Skip to content Skip to sidebar Skip to footer

3 human bone traffickers arrested in Foumbot(West Region)

BetaPipol wa police catch 3 pipo way di sell human bones for Njindam(Foumbot). Dey catch dem wit some bag way be get some full human skeleton inside, wit persin e head(skull). The skeleton and the head na from some die-body way dey go digam… Some 6 months old die-body.

Dey be di plan for sellam for 30 million frs. One of dem tok say dey di dig die-body dem, carry the skeletons dem go sellam for Gabon or Guinea.

Dey dey ngata now so di warm space…

What's your reaction?
0Smile0Lol0Wow0Love0Sad0Angry

Leave a comment