#BetaPipol wa Blanche Bailly di born na boy pikin๐
E make e baby shower yesterday wit e close family and friends dem.
E di born di ending July…
Congratulations again Larinette ๐
Sotey Biopharma dey dash e some fine gift…
So, una don ova wan see e Baby Daddy, we spot e for e Baby Shower. Dat paddyman way dey for the end of di๐ video, on the right end, way tall, di wear glasses, di sip champagne, na eโบ๏ธ
We be teh una say na some fine, young, rich businessman nor ? ๐ Na e eye dat.
Den e industry friendem; Phillbill Beats and Blaise B be be dey…
Na pictures dem dis:
![]() |
Blanche Bailly with mom |