
BetaPipol wata don dorty for up oo..
Una kno Patrick Hertz nor? One of Chantal Biya e twin boy pikin dem… Di👇one…

E woman don go post say if e die, make dey ask Patrick and the Biya family.
E say dey send police for e house. Say the police enta e house, chakara all side, sotey dey point gun for e pikin dem…
E say dey wan kill e, take e pikin dem… E say the real estate agent way be dey dey di struggle for helep e, dey catch e lockam!


Una see pic of Mama Chantie, Patrick, e woman and dier pikin dem…

We go update una if e post again…
PS: Mama Chantie be get twins dem from e previous relationship, before Papa P. The twins dem na Franck and Patrick. After e marret Papa P, Papa P be adopt the pikin dem.