Skip to content Skip to sidebar Skip to footer

Hospital dumps COVID19 patient’s corpse in Douala!

BetaPipol una kam see Coronavirus brakata for broad day light for Douala!!

Some persin die for Hôpital St Paul, for Terminus St Michel( Douala). The hospitul say na Coronavirus kill the persin. The persin e family say na lie, nobi Coronavirus kill e.

The hospitul say mbong, since the family kno dier work pass dem, make dey carry dier die-body go buryam. The hospitul abandon the corpse for dey. Police las enta the matter. Police teh the family say as e dey now so dey no get any option, make dey go bury the die-body ku-quick!

What's your reaction?
0Smile0Lol0Wow0Love0Sad0Angry

Leave a comment