Skip to content Skip to sidebar Skip to footer

“It was the doctors in Douala, with the support of Archbishop Kleda’s treatment, who cured me from COVID19” – Samuel Dieudonné Ivaha Diboua, Governor of the Littoral Region speaks!

BetaPipol una memba say wa Minister of Health be tok say Governor of Littoral Region be don get Covid-19 sotey e don be healed nor?
So yesterday the Governor be get interview for RSI radio. E say e doctors dey use na dat Archbishop Samuel Kleda e mekcine for treat e.
Yesterday Archbishop Kleda be gi interview for CRTV Radio. E say e mekcine don cure 1,200 COVID19 patients dem so far.
Reminder: Archbishop Kleda e treatment dey FREE. All u need for do na for show ya COVID19 positive results, and dey go gi u the mekcine. For pipo way needam, una contact the Douala Archdiocese Health Coordinator Dr. Kameni for +237 699613677
E dey available for some diocese dem for Yawundeh, Maroua etc
What's your reaction?
0Smile0Lol0Wow0Love0Sad0Angry

Leave a comment