BetaPipol Mama Nguea e former Bae di riot o.
E say upon all the 9years way e spendam wit Mama Nguea, dey nova gi e no-notin from Mama Nguea e property.
E say all the promises dem way Mama Nguea be makeam for e, dey don enta sisongho as e don die. E say now so, e di live like shadow of e sef…
E say if dey no gi e anytin, e go revenge…
Una see post way Mama Nguea be makeam for January 2018 for announce say e di marret the boy, below…