Skip to content Skip to sidebar Skip to footer

Minister of Higher Education; Jacques Fame Ndongo, recruits his son as Assistant Lecturer in the University of Douala even though he is not qualified for the position

 BetaPipol una kam hear somtin…

On February 22nd 2020, Papa P be appoint Minister Jacques Fame Ndongo e pikin; Mr Eto Fame Hector Daniel, as 1st Assistant SDO for Wouri (Douala). Mr. Eto Fame comot ENAM, so dat post coret for e.

Now, last week, on May 8th, Mr Eto Fame e Papa, appoint e as assistant Lecturer for University of Douala among 32 oda pipo dem. The problem for the appointment na say, Mr Eto Fame no qualify for the position.

Why?

Due to the fact say PhD holders dey be strike early dis year, wa Prime Minister be sign docki say Gofmen go recruit 549 lecturers into State Universities dem. For dat docki, wa Prime Minister be tok say the 549 pipo dem way dey go qualify dey must get the following qualifications:
-Must be Cameroonian
-Must be 45 years old and below
-Must get Doctorate degree/PhD

But Mr Eto Fame na PhD student. E nova yet defend e Doctorate Decree. So e no qualify for dat particular position.

Besides dat, Mr Eto Fame get 2 Gofmen posts dem: Assistant SDO and Assistant Lecturer for University of Douala.

What's your reaction?
0Smile0Lol0Wow0Love0Sad0Angry

Leave a comment