BetaPipol Bishop for Bafoussam Diocese don sanction Reverend Father Andre-Marie Kengne.
Bishop say the Father don commit some crime for church way dey di callam say “syncretism” why? bicos, the Reverend Father be go join e village pipo for Bandjoun for participate for some traditional dance ritual… way dey di dance some contri dance way dey di callam say ‘Mwouop.’
The Father e response for the sanction na say, “no passage no dey for Bible way di tok say make persin way comot Bandjoun no dance Mwouop.”