Skip to content Skip to sidebar Skip to footer

Secondary school student gives birth to twins while writing exams(BEPC)

BetaPipol some BEPC candidate for Mengong High School, corner Ebolowa, be born twins, as e be di write e BEPC exam.

The geh e name na Justine Oye. Labour catch e as e be di write. Dey call the medical staff on duty for skul. Dey kam carry e go the next empty hall. E born the first pikin… afta 15 minites, the second one too comot.

E happun all so inside like 25 minites.

Justine teh the nurses dem say e wan go finish write. Dey clean e, e go back for hall go finish write.

Afta e finish write, dey take e and e twins go the nearest hospitul.

E and the pikin dey dey fine. Na dem dat 👆 😍

What's your reaction?
0Smile0Lol0Wow0Love0Sad0Angry

Leave a comment